Inspector General of Police Nigeria

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

INEC meet IGP to discuss Election security for 2027

By : Jolayemi Olajide Di  independent national Electorial commission don express some fear dat insecurity fit be dat tin we go spoil di 2027 general elections. INEC chairmo, Joash Amupitan, tuk dis one during visit to Tunji Disu for Abuja. According to Disu  violence and threats na two wicked things we fit spoil democracy  agree with IGP Disu to do collabo for di elections.

todayMay 7, 2026 5

National

IGP Olatunji Disu Visit Blast Victims, Tighten Security For Maiduguri

By: Esther Ayoola Inspector-General of Police, Olatunji Disu, don visit di victims of di recent bomb blast for Maiduguri wey dey hospital, come check di Monday Market bomb site. Im still waka go Borno State Gornment House and Police Command to see how security dey and plan beta joint action. IGP Disu tuk say im dey feel for di victims and dia family, and dat police go do everything to […]

todayMarch 18, 2026 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds