insurance

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Traders ginger body to rascal fire askident

  Afta Lagos record 1,685 fire askident  wey kpai kpai 133 pipo and destroy properties of billions naira  for 2025 alone, market leaders say enough don dey enough, dat dat all traders gat do insurance. With di insurance if your business burn dem go get wia dem go get money fund u, so far nor be u cause di fire by yourself.   De President of Ndigboamaka Progressive Market Association, […]

todayOctober 27, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds