insert_link 20 Lagos Lagos Government Begin Investigate Viral Video of Secondary School Students Wey Dey Drink and Smoke Lagos State Government don launch investigation into one viral video wey dey circulate for social media, wey show some students, allegedly from Excel College, Ejigbo as dem dey smoke and drink alcohol inside wetin look like school dormitory. Di Ministry of Basic and Secondary Education, through di Office of Education Quality Assurance (OEQA), don confirm say dem dey handle di matter. For one statement wey di Commissioner for Basic and […] todaySeptember 18, 2025 101 20
insert_link Local Police Dey Investigate the Death of Two Men wey dem dump for LASU – Igando canal The Lagos State Command don launch investigation for the wicked killing of two young men wey dem find their body inside canal for LASU – Igando Road, Iba area for Lagos. Dem discover the dead bodies early Tuesday morning, where their hands bin dey tied for back, with blue trash bags wey tight well well around their necks, this make people dey suspect say dem don torture and suffocate the […] todaySeptember 11, 2025 21
insert_link Lagos Police Don Declare Abiodun Ariori Wanted for Owode Onirin, Say Everywhere Don Calm Now According to statement wey the command PPRO CSP, Benjamin Hundeyin release, the CEO of Prosperous Ariori Golden Venture Limited, Abiodun Ariori, dey wanted for connection with killing of three people, plus injury wey one police Inspector suffer, and dem talk say the Inspector life still dey in danger. The Commissioner of Police for Lagos State Command, CP Olohundare Jimoh, lead one combined police team wey get personnel from the Command […] todayAugust 28, 2025 32