Iran conflict energy impact

1 Result / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

UK Gorment Dey Do Give Away With £53m To Hellep Poor For Iran War

By: Esther Ayoola Say like dis British Gornment dey do give away of £53 million to hellep pipo to manage demselves as oil price rise. U sabi say prices of tins rise because of di wahala wey dey go on for di Middle East. Prime Minister Keir Starmer say di money go mainly reach low-income pipo wey dey rural area wey dey use heating oil. Unlike gas and electricity wey […]

todayMarch 17, 2026 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app