By: Esther Ayoola
Say like dis British Gornment dey do give away of £53 million to hellep pipo to manage demselves as oil price rise.
U sabi say prices of tins rise because of di wahala wey dey go on for di Middle East.
Prime Minister Keir Starmer say di money go mainly reach low-income pipo wey dey rural area wey dey use heating oil.
Unlike gas and electricity wey Ofgem dey control, heating oil price dey rise wetin nor good for di UK based on world oil market.