US Open Tuks on How ISIS Take Shift Base Enter West Africa, Lake Chad
By: Esther Ayoola United States don warn say terrorist groups like ISIS don dey move dia operations enter West Africa and Lake Chad Basin afta dem drive dem for Iraq and Syria. For one new counterterrorism strategy document, na US take tuk dis tuk, say places like Naija, Sahel region, Mozambique, Sudan and Somalia don see fresh increase for terrorist attacks. According to di report, ISIS fighters and other jihadist […]