Israeli Soldiers

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Netanyahu Rejects US Gaza Deal Say e Nor Make Brain

By: Yusuf Abuh Nor be small tin as Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu, wey be Donald Trump friend reject di US-backed Gaza peace deal. Netanyahu tell im cabinet on Sunday say Israel no go accept di 15-point document and di military no go withdraw from Gaza until Hamas truly stop dia any character wey dey cause war. He also say Israel go continue to stop any threat against Israeli soldiers […]

todayAugust 10, 2026 12

obodo oyinbo

Israeli Soldiers Go Kill Two Men For Gaza Spoil Ceasefire

By: Esther Ayoola Israeli forces don kill at least two Palestinians for Gaza strip as ceasefire no dey respected and humanitarian aid still dey blocked. According to report, di two people die afta Israeli soldiers fire for Shujayea area, eastern part of Gaza city. Dis bring total number of Palestinians wey don die for di past 24 hours reach 12, including eight wey dem comot from rubble. Gaza government tuk […]

todayDecember 23, 2025 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds