INEC Fix New 2027 Election Dates, President Election Go Be Jan 16
By: Esther Ayoola Di Independent National Electoral Commission (INEC) don announce say Naija go hold new elections by January, 2027. INEC National Commissioner, Mohammed Haruna, tuk dis one for Abuja on Thursday. Dem don fix Presidential and National Assembly elections for Saturday, January 16, 2027, and Governorship plus State Assembly elections for Saturday, February 6, 2027. Haruna say dem change di dates because of wetin di new Electoral Act, 2026 […]