JIGAWA STATE

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Jigawa NYSC Warn Corps Members Against Cultism

By: Mariam Ajayi Jigawa State NYSC Coordinator, Muhammad Baba, don warn corps members say make dem no involve demself for cultism and other bad behaviour wey fit cause wahala and disturb peace for orientation camp. Baba give di warning on Friday during di swearing-in ceremony of 2026 Batch C Stream 1 corps members for NYSC Permanent Orientation Camp, Fanisau, Dutse, di state capital. Before di warning, Justice Amina Dahiru, wey […]

todayOctober 2, 2026 14

OBODO NAIJA

First Lady, Oluremi Launch Food Bank For Jigawa To Fight Hunger

Naija First Lady, Senator Oluremi Tinubu, aka, na awa mama be dis, don go show motherly love launch North-West National Community Food Bank for Hadejia inside Jigawa State to fight hunger and malnutrition. She talk say dis ogbonge program na to hellep take care of  small pikins, pregnant women, and mothers wey dey breastfeed for ijgawa Matagbon, the First Lady come beg all the state gornment-dem for the region make […]

todayJuly 1, 2026 16

National

One Person Die, Seven Injure As Building Collapse For Jigawa

Kirikasamma Local Government Council for Jigawa don confirm say one person don die and seven others wound after one building collapse for the area. The council Information Officer, Musa Muhammad, talk this one inside statement wey he release for Dutse on Sunday. According to am, the building collapse na because of heavy rainfall wey fall for Kirikasamma and surrounding villages. The incident happen around midnight on Friday for Kabak village, […]

todaySeptember 9, 2025 38

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds