Naija First Lady, Senator Oluremi Tinubu, aka, na awa mama be dis, don go show motherly love launch North-West National Community Food Bank for Hadejia inside Jigawa State to fight hunger and malnutrition.
She talk say dis ogbonge program na to hellep take care of small pikins, pregnant women, and mothers wey dey breastfeed for ijgawa
Matagbon, the First Lady come beg all the state gornment-dem for the region make dem support di less privilege, say e dey very important.