Power Slap Hulk Challenge Anthony Joshua to Fight
Edited by Ebi Oboko Nigerian Power Slap heavyweight, Kabiru Adediran wey people sabi as "Hulk", don challenge British-Nigerian boxing star Anthony Joshua to one fight. Hulk tok say nor be cruise oh dat, im go like enter ring with Joshua wey e call im role model. According to am, even if Joshua beat am, di fight fit change im life because e go still collect beta money. Di former Davido […]