kano

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Okocha Tuk Why Nigeria Nor Dey Qualify Go Major Tournament

By: Kofoworola Olayinka Former Super Eagles captain Austin Okocha say Nigeria dey struggle cause dem norĀ  get proper home ground since di national team stop to dey regularly play match for Lagos. Okocha tuk dis one for OBI One Podcast, as e remember how Nigeria fail to qualify for di 2006 World Cup after dem draw 1-1 with Angola for Kano. Di former Bolton midfielder say playing such important match […]

todayAugust 19, 2026 8

OBODO NAIJA

Four Still Dey Trapped, Three Escape As Building Collapse For Kano

One two-storey building wey dem still dey build for Sultan Road, Nasarawa Local Government Area of Kano State, don collapse, trap four people. Di incident happen around 9 a.m. on Friday, July 10, 2026. According to eyewitnesses, di construction workers notice say di building wan collapse while dem dey work for di top floor, dem quickly run comot to save dia lives. But four people, including one security guard and […]

todayJuly 10, 2026 32

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds