Sports

Okocha Tuk Why Nigeria Nor Dey Qualify Go Major Tournament

todayAugust 19, 2026 3

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Former Super Eagles captain Austin Okocha say Nigeria dey struggle cause dem nor  get proper home ground since di national team stop to dey regularly play match for Lagos.

Okocha tuk dis one for OBI One Podcast, as e remember how Nigeria fail to qualify for di 2006 World Cup after dem draw 1-1 with Angola for Kano.

Di former Bolton midfielder say playing such important match for Kano make di player feel like foreigner for dia own country because of di heat and condition.

Okocha add say Super Eagles player need a regular home venue wia dem

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds