KATSINA

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Late General Rabe Family Kwanta with Kastina State Gorment

Con see problem oh, as pikin of late Major General, Rabe Abubakar (rtd), Isyaka Rabe,  don reject claim wey Katsina State Gornment tuk say im papa die from diabetes and hypertension. Im talk dis one for interview with news pipo, say kastina state gorment report nor correct, as im papa no get history of diabetes. Isyaka add say some pipo dey even tuk say na snake bite or heart attack, […]

todayJune 15, 2026 10 2

National

Mosque Attack: Wetin I See Break My Heart – Katsina Gov Talk

Governor Dikko Umaru Radda wey dey rule Katsina State don waka go Mantau Village for Malumfashi Local Government Area to go sympathise with di people wey bandits attack for mosque, where dem kill 32 people wey dey pray. Di attack happen for midnight last week Tuesday. As Governor reach di village, him talk say government go give ₦500,000 to each family wey lose person or suffer for di attack. Di […]

todayAugust 28, 2025 33

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds