Konfam 89.5 FM

2 Results / Page 1 of 1

Background

Konfam 89.5 FM #10

Konfam 89.5 Fm Make History: From New Station To One Of Lagos Top 10 Radio Stations For Just One Year

Konfam 89.5 FM don officially join di list of di biggest radio stations for Lagos as di latest MPS Radio Ratings show say di station jump beta akpala enter Top 10, just in di space of one year. For Lagos wey get more than 75 licensed radio stations, no be small thing for any station to enter di list of di best broadcasters. Plenty stations dey spend many years before […]

todayJuly 24, 2026 124 26 3

Lagos

Konfam 89.5 FM Celebrate One-Year Anniversary

By: Esther Ayoola Lagos number one Family Radio, Konfam 89.5 FM scata area wetin nor good on Thursday 16 April with plenty Obule Obule, celebrating dia grand finale of dia one year Anniversary. Unto di doings, say na activities bulku for di event, Radio Fans and Favorite OAPs marking present for di event. Taking di center state, CEO, Kayode Adegbite fry, fry mouth inside im opening speech explain di journey […]

todayApril 17, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds