Lagos-Badagry Expressway

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gives Traders 7 Days To Leave Ojo Hospital Area

By: Yusuf Abuh LASISMA don give traders, squatters and illegal occupants around Ojo General Hospital seven days to comot, after enforcement start on Monday. Di exercise happen along Lagos-Badagry Expressway near LASU-Iba Road junction, as LASISMA issue contravention notices to occupants of government setbacks and corridors. LASISMA General Manager Oludaisi Oso say dem take di action to restore public spaces around government facilities and keep dem for dia original purpose. […]

todayAugust 25, 2026 7

Lagos

Lagos Gornment Vow To Continous Demolition Of Shanties Along Badagry Expressway

By: Yusuf Abuh Di Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, announce on Monday say Lagos State Gornment go continue to scatter all illegal structures dem along di Lagos-Badagry Expressway. Senior man Wahab drop dis informate, say, dem nor allow any kin person con scata work wey dem don dey do for di past three weeks, any illegal structure must go ground, so dat di environment go dey ok […]

todayJuly 13, 2026 13 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds