Pipo Dey Sell Property For Chicken Change
Days afta Lagos State Government do midnight demolition for Tolu Alashe Street, Oworonshoki side, plenty people wey lose dia house still dey stranded for open place. Na mostly women and children dey suffer am, as dem no get shelter, food or any hope of where to go. Everywhere don turn to rubble, broken blocks, zinc, and house items scatter for ground where families dey live before. Plenty women dey cry […]