Lagos emergency LASEMA response

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

LASEMA Konfam 8 Death For Alakija Building Collapse

By: Yusuf Abuh Rescue work still dey continue afta one three-storey building collapse for Alakija area of Lagos State on Thursday, where at least eight people don die. Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) tok say dem rescue 26 people alive from di collapse for Old Ojo Road, near Alakija Bus Stop, Satellite Town. Permanent Secretary of LASEMA, Dr. Olufemi Oke sef don konfam di collapse and say, many emergency […]

todayJune 26, 2026 19

Lagos

Gas Truck Crash For Eko Bridge, Cause Emergency For LASEMA

Lagos State Gornment don activate emergency response after one gas truck accident for Eko Bridge, outward Apongbon. Di Gornment, through LASEMA spokesman Olawale Afolabi, konfamte dis mata on Tuesday. According to am, di askident hapun when di front tyre of di 10-tonne truck burst while e dey move. E explain say di truck wey carry about 10,090kg of cooking gas lose control, hit di road median and overturn. Di crash […]

todayApril 28, 2026 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds