Lagos Govt Gives One-Week Final Warning To Unapproved Estate Developers
By: Esther Ayoola No be small thing o, as Lagos State Government don sama one-week warning, dem call ham final warning to estate developers wey dey operate without layout plans say make them do the needful. Senior man, Commissioner for Physical Planning and Urban Development, Dr. Oluyinka Olumide, dey champion the talk say any developer wey no put body for this message go collect beta sanction. Oga commissioner dey yarn […]