Lagos Flood Alert

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gornment Tell Residents Make Dem Move

By: Kofoworola Olayinka Lagos Gornment don warn pipo wey dey flood-prone areas make dem move go higher ground, as fresh seven-day flood alert from NiHSA land. Environment Commissioner Tokunbo Wahab say areas like Eti-Osa, Lagos Island, Ajah, Kirikiri, Isheri North, Kara, Ajegunle and Majidun dey high alert. Wahab warn residents make dem no wait for flood water before dem comot, as gornment say human life pass any property, and motorists […]

todaySeptember 21, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds