Lagos Gorment Ginger Dia Women Leaders To Wrestle Tuberculosis
By: Esther Ayoola Based on the rascality of the ogbonge diseases wey dem dey call, tuberculosis, Lagos State gorment like this like this don enter meeting appoint womens with capacity, including female lawmakers, newly elected female local government chairmen, and wives of lawmakers say make dem act as Ambassadors to fight tuberculosis for community level. This particular event dem hold for First Lady Banquet Hall, Lagos House, wia the First […]