Lagos-Ibadan road crash

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Atiku Pray For Anthony Joshua Afta Road Accident

By: Rilwan Agbomeji Former PDP presidential candidate, Atiku Abubakar, don send message of sympathy to British-Nigerian boxer Anthony Joshua afta road accident happen for Makun, Ogun State, on Monday. Atiku talk dis one through im official X handle, say e pain am well well and e dey pray make Joshua recover sharp sharp. According to am, Anthony Joshua still be symbol of strength and resilience, and e sure say e […]

todayDecember 29, 2025 11

Lagos

Ember Month Wahala: Lagos-Ibadan Expressway Don Turn Death Trap Again

According to reports, one police inspector and four other people don kpai for one multiple crash wey happen for Kara Bridge area of di Lagos-Ibadan Expressway. Di accident involve mini truck wey carry biscuit, one long heavy-duty trailer, one 40-foot container motor, another truck wey get sardine, plus one tow truck. Dem say di wahala start when one moving truck jam faulty one wey park, make fire burst immediately. Before […]

todayNovember 4, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app