Lagos Gornment Setup Big ‘Invest Lagos’ Summit To Bring Top Investors
By: Esther Ayoola Lagos State gornment don spread aproko on how dem wan use di third edition of di 'Invest Lagos Summit' to bring big investors and correct business opportunities come Lagos and Naija. Oga Commissioner for Information and Strategy, Gbenga Omotosho, naim tuk dis tuk on Sunday, wey pipo dey church, say di two-day event wey start on Monday, June 8, and end on Tuesday. Omotosho explain say top […]