Lagos Monarch

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Oba Akiolu Beg Lagos Gorment To Empower kings

By: Yusuf Abuh Senior man, Oba of Lagos, Rilwan Akiolu, don wire beta SMS ehn, give Lagos State Gornment say make dem shine dia eyes and support traditional rulers for di obodo Lagos. Oba Akiolu make di call on Sunday inside im 23rd anniversary for di throne. Di monarch say while many traditional rulers and chiefs dey ensure say things dey go well, some bad ones don turn land grabbing, […]

todayAugust 10, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds