Lagos Gorment Clear Lagos–Badagry Expressway For New Year Celebration
By: Esther Ayoola Lagos state gonment decide say dem wan enter di new year clean, say dem don start to clear plenty rubbish wey pile up for Lagos–Badagry expressway to reduce waste pollution for di state. Commissioner for environment and water resources, Tokunbo Wahab, share dis update for X post on Sunday, say kontri man and women need stay healthy, say like dis dem don carry kapila and survel enter […]