Lagos Police commissioner of  police

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Police Promise Ogbogbo Collab With NYSC Corpers

Lagos Police commissioner of  police Fatai Tijani don promise NYSC corpers say dem go protect corps members. Tijani give di assurance on Tuesday during a familiarisation visit by NYSC Lagos Coordinator Mrs Christiana Salmwang to di police headquarters for Ikeja. Di meeting focus on strengthening di relationship between both organisations and improving security arrangements for corps members wey dey serve for different parts of Lagos. Tijani say di police go […]

todaySeptember 2, 2026

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds