Lagos signage regulation

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Na Regulation Dey Make LASAA Grow

Di Lagos State Signage and Advertisement Agency (LASAA) don yarn say di reason why dem perform well for di past two years na because of better regulation, more operational motors, strong public awareness and beta welfare for dia workers. Di Managing Director of di agency, Fatiu Akiolu, talk dis one when e address senior media people for Lagos yesterday. Akiolu wey don dey lead LASAA for about two years now, […]

todayNovember 13, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app