Lagos State Commissioner of Police

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos CP Beg Pipo Make Dem Respect Police For Road

By: Mariam Ajayi Lagos State Commissioner of Police, CP Fatai Tijani, don call on Lagos pipo make dem stop to disrespect police wey dey road. Dis one na to secure lives and property, as him say if police no dey road, fear go take over everywhere. CP Tijani talk dis one on Monday, September 28, 2026, during press briefing with tori pipu for Lagos State Police Command headquarters for Ikeja, […]

todaySeptember 29, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds