Lagos Go Show Transparency For Procurement Under New Tax System
Lagos State Government don reaffirm say dem go dey transparent and accountable for how dem dey do procurement as dem don begin align with Nigeria Tax Act 2025. For 2025 Lagos State Public Procurement Summit wey hold on Wednesday for Adeyemi Bero Auditorium, Alausa, Ikeja, Commissioner for Finance and Chairman of Lagos State Public Procurement Agency Board, Abayomi Oluyomi, talk say di new tax framework go change how public institutions […]