LAGOS TRAFFIC

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Go Close Apongbon Bridge For Six Weeks For Repairs

By: Rilwan Agbomeji Lagos State Govment, don join body with Federal Ministry of Works, don announce say dem go start repairs for failed asphalt parts of ramp and service lane wey connect Inner Marina to Apongbon Bridge, plus some parts of di bridge lanes. State Commissioner for Transportation, Oluwaseun Osiyemi, tuk say di work go start for service lane on Thursday, February 5, and e dey expect say e go […]

todayFebruary 5, 2026 9

Local

Pedestrian don die as driver dey run comot for accident place for Lagos

Driver of one Nissan Jeep wey get plate number KJA 354 ET don chop arrest after dem say e knock pedestrian down and still try run commot from the accident scene for Ogudu Flyover Bridge, wey dey go Ifako, Lagos. The General Manager of Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA), Mr. Olalekan Bakare-Oki, confirm the matter inside one statement on Sunday. E talk say instead make the driver help the […]

todaySeptember 15, 2025 82

Local

Roads Jam as Flash Floods Scatter Lagos Streets

Motorists and residents for Lagos on Tuesday get trapped for heavy traffic jam after plenty rain wey start early morning cause flash floods for many parts of di city. Di flood block business and commercial activities, and many vehicles break down for waterlogged roads, make traffic wahala worse. Areas wey suffer pass na Lagos Island, Ikoyi, Alexander Way, Dolphin Estate, Lekki, and Obalende. Others include Funsho Williams Avenue (wey dem […]

todaySeptember 9, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app