LAGOS UPDATES

6 Results / Page 1 of 1

Background

Local

Lagos Go Invest Over ₦5b For Next Phase Of NYSC Permanent Orientation Camp.

Governor Babajide Sanwo-Olu don talk say Lagos State go put extra ₦5 billion for next phase to build di State 10,000-capacity National Youth Service Corps (NYSC) Permanent Orientation Camp for Agbowa, Ikorodu. Sanwo-Olu yan dis one for meeting wey e get with NYSC Director General, Brigadier General Olakunle Nafiu, for im office. Sanwo-Olu hail Corps Members for wetin dem don do for Lagos development, call NYSC programme national pride. E […]

todayOctober 3, 2025 3

Local

Residents Dey Cry Out As Vandals Don Destroy Lagos Water Corporation Infrastructure.

Residents for one Lagos community don dey cry say some critical infrastructure wey belong to Lagos State Water Corporation (LSWC) don dey vandalized. Dem accuse one middle aged man as di person wey behind di destruction. Di gbege happen for No. 9, Ago‑Owu Street, off Kayode Street, Onipanu, Lagos State. Di suspect reportedly tear down di bricks and comot di iron lid wey cover one major pipeline interjection station along railway […]

todayOctober 2, 2025 3

Local

Lagos Don Show Two Year Flood Plan Wey Go Join Lakes And Canals Together

Lagos State Government don show plans to join estate lakes, canals, and pumps inside one big flood management system wey go run for di next 24 months, with aim to reduce flooding for di whole city. Tokunbo Wahab, Lagos State Commissioner for Environment and Water Resources, talk all di gist for im official X account, talk say di plan dey target di areas wey flooding dey always hold because tide […]

todaySeptember 29, 2025 1

Local

Lagos Govment Don Show New Guidelines To Fight Sexual Harassment For Work Place

Domestic and Sexual Violence Agency don show wetin dem find from one recent survey wey dem do with 549 professionals about harassment for work place. Lagos State Govment don launch new guidelines to stop and handle sexual harassment for work place. Domestic and Sexual Violence Agency (DSVA) unveil di framework during one symposium wey happen for Civic Centre, Victoria Island. Di event focus on how sexual and gender-based violence (SGBV) […]

todaySeptember 26, 2025 4

Local

Lagos dey Target To Issue 40,000 Building Permits Every Year , Commissioner Yarn.

Lagos State Ministry of Physical Planning and Urban Development don intensify public engagement to make sure people follow building permit rules well, as dem dey aim to approve 40,000 building permits every year. Di commissioner for physical planning and urban development, Olumide Oluyinka, talk dis one for news conference wey happen for Alausa on Wednesday. Di engagement wey dem call “Planning Permit: A Rebirth” go hold on September 26. Di […]

todaySeptember 24, 2025 4

Lagos

Police Talk Say 1,666 Lagosians Don Die From Suicide And Homicide In 5 Years

Nigeria Police Force don talk say at least 1,666 Lagos people don die through unnatural wahala like homicide, suicide and others, between January 2020 reach December 2024.Na NPF Force Pathologist, ACP Samuel Keshinro yarn dis one during public presentation of one report about femicide cases for Lagos State, wey happen for Ikeja on Thursday. Di theme of di event na: “Measuring femicide in Lagos State: Data, advocacy and action. According […]

todaySeptember 19, 2025 7 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app