Lagos waterway news

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Boat Passengers Drag Lagos Over €410m Omi Eko Project

Boat passengers under di United Waterways Passengers Association don raise wahala over di €410m Omi Eko Project, talk say di passenger capacity fit cause gbege for operation. Dem explain say any boat wey carry more than 30 passengers fit delay as operators go dey wait make di boat full before dem fit waka. Dis one come weeks after di Lagos State Government, with foreign partners, launch di €410m project. Governor […]

todayNovember 10, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app