Lakurawa

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

JTF Rescue 23 Kidnap Victims, Kram 4 for Sokoto

By: Mariam Ajayi Joint Task Force troops North-West troops don rescue 23 kidnap victims and arrest four Lakurawa suspects for Sokoto. Di operation wey happun on Sunday, also stop terrorist attacks for Wurno, Sabon Birni and Isa Local Government Areas. Media Information Officer of JTF North-West, Lt-Col. Aliyu Danja, tok say troops of Sector 2 respond quickly after terrorists attack Sabon Gari for Wurno LGA. According to am, di terrorists […]

todaySeptember 21, 2026 14

crime

Niger Kidnap Gbege: Gornment No Still Hear From Terrorists

By: Kofoworola Olayinka Niger State Gornment say dem never hear from terrorists wey abduct worshippers during Friday prayers for Borgu LGA on August 21. Commissioner for Information, Obed Nuhu, disclose dis on Thursday, saying di attack happen for three different locations and suspected Lakurawa and Boko Haram carry am out. Nuhu say gornment still no know di exact number of people wey dem carry go, because di kidnappers never contact […]

todayAugust 28, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds