LASTMA

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Police Arrest Togolese Driver Wey Knack Lagos Pedestrian For Road

One Togolese driver wey dem catch on Monday after e knack one pedestrian for Adeniji-Adele junction, Lagos State. As e dey drive anyhow, e jam di pedestrian wey dey try cross di expressway. Adebayo Taofiq, wey be Director for Public Affairs, Lagos Traffic Management Authority, don yan say di matter true for statement wey dem drop Monday. E talk say instead make di driver try save di person, na to […]

todaySeptember 30, 2025 6

National

LASTMA Don Crown Some Journalists As ‘Media Mayors’

Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) don badge some journalists as ‘media mayors’ to help push road safety for inside Lagos. Dem create di Special Traffic Mayor Corp for 2008 to support LASTMA officers with traffic control work for di state. As dem dey do the induction for Lagos, LASTMA General Manager, Olalekan Bakare-Oki, talk say the event no just be ordinary ceremony. E talk say na beginning of correct […]

todaySeptember 30, 2025 4

Local

Ogudu–Ifako Bridge Repair: LASTMA Hail Lagos People for Their Patience and Cooperation

The Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) don thank residents for their patience and cooperation as road diversion still dey happen because of repair works for Ogudu–Ifako Bridge corridor. For statement wey come out on Wednesday, LASTMA General Manager, Mr. Olalekan Bakare-Oki, salute Lagos drivers and commuters for the sacrifice and endurance wey dem don show since the project start. He talk say this kind resilience na wetin dey show […]

todaySeptember 11, 2025 7

Education

Lagos Plan To Teach Early Road Safety Through Schools

The Lagos State Traffic Management Authority say it’s School Traffic Safety Advocacy Programme dey aim to reform how young Lagos people dey behave. Taofiq Adebayo, wey be LASTMA spokesperson, talk this for statement on Thursday. E describe the STS‑AP as flagship initiative wey dem design to instill traffic discipline, civic responsibility, and life-preserving values inside the city youngest generation. Mr Adebayo talk say the programme don grow from small sensitisation […]

todayAugust 29, 2025 53

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app