LAWMAKERS

3 Results / Page 1 of 1

Background

south west

Ondo Speaker Face Impeachment Threat

By: Yusuf Abuh Crisis still dey Ondo State House of Assembly as 21 lawmakers don give Speaker Olamide Oladiji till Sunday to resign or face impeachment. Di lawmakers sign impeachment notice against di Speaker over alleged financial misconduct. Out of di 26 members of di House, 21 support di move to remove Oladiji from office. As at now, di crisis never end, while lawmakers dey wait for di Speaker's next […]

todayJuly 23, 2026 9

OBODO NAIJA

How Naija Gofnors Take Fry Mouth On Di Creation Of State Police Mata

By Oluwatosin Ibrahim On Thursday for Abuja, gofnors, lawmakers, security experts, and gofment officials meet to discuss state police reform for Nigeria. Supporters say state police go help fight kidnapping, terrorism, banditry, and other crimes by improving security for communities. Di meeting hapun after wi oga Presido, Tinubu set up a committee to create rules for di new policing system. Di law go allow states to get dia own police […]

todayJuly 10, 2026 12

National

Excitement as Tinubu Bring Back Fubara, Him Deputy and Lawmakers

President Bola Tinubu don officially end di six-month emergency rule for Rivers State, Nigeria, bring back democratic government. E announce say Governor Siminalayi Fubara, Deputy Governor Ngozi Nma Odu, plus members of Rivers State House of Assembly, including Speaker Martins Amaewhule, go resume work from September 18, 2025. Di emergency begin on March 18 because governance collapse and di House of Assembly split, and e affect peace and development for […]

todaySeptember 18, 2025 39

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds