FG Promise To Upgrade Makoko, Gishiri, Other Ghetto Areas To Big Communities
By: Esther Ayoola Minister of Housing and Urban Development, Muttaqha Darma, don drop update say federal gornment dey plan to turn informal settlements like Makoko for Lagos and Gishiri for Abuja into beta places to live. E tuk dis one when Naija Institute of Town Planners visit am for Abuja. Darma mention say areas for Kano and Port Harcourt sti dey among places wey need upgrade from ghetto condition. E […]