Mamady Doumbouya

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

VP Shettima Enter Guinea For President Doumbouya Inauguration

By: Esther Ayoola Vice President Kashim Shettima don waka comot Abuja go Guinea to represent President Bola Tinubu for Guinea Presido, Mamadi Doumbouya inauguration. Senior Special Assistant to VP on Media, Stanley Nkwocha, ni dey konfamate for statement on Friday. Say, di inauguration go happen Saturday, January 18, for GLC Stadium, Nongo, Conakry. Afta Guinea, VP Shettima go travel go Switzerland, Davos, for di 56th Annual World Economic Forum meeting.

todayJanuary 16, 2026 12

obodo oyinbo

Guinea Coup Leader Doumbouya Win Presidency With Big Landslide

By: Esther Ayoola Guinea election authority don declare Mamady Doumbouya, di coup leader wey take power for 2021, as winner of di guinea 2025 presidential election. Dem announce di provisional result on Tuesday, say di vote wey happen December 28 give am 86.72 percent, wey make am win straight without runoff. Dis election na di first one for di country since di military takeover, and many observers say e happen […]

todayDecember 31, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app