Mbappé

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

How Olise Beat Mbappe Carry French Best Player Abroad Award

By: Esther Ayoola Michael Olise don win award as best French player wey dey play outside France say im play a very strong season for Bayern Munich. E beat players like Rayan Cherki, Hugo Ekitike, Kylian Mbappé and William Saliba to carry di honour. For Germany, Olise na one of Bayern main players and im even lead for best passes for Bundesliga and Champions League. Im finish di season with […]

todayMay 12, 2026 14

Sports

Mbappé Join Cristiano Plus Two More Real Madrid Legends For Special List

Real Madrid don dey suffer small wahala as e dey happen anytime Kylian Mbappé no fit score. After im start di season well, e jam small dry patch wey coincided wit three game wey dem no fit win. Na so pressure start dey build for team, but Mbappé show up for di big match against Olympiacos. After Real Madrid fall behind for Athens, di French star switch things up gbagam, […]

todayNovember 28, 2025 31

Sports

Estevao Match Mbappe, Haaland UCL Scoring Record

Chelsea young star Estevao don equal Kylian Mbappe and Erling Haaland UEFA Champions League scoring feat after e enter scoresheet for Chelsea 3-0 win against Barcelona on Tuesday night. Di second goal of di night na from Estevao after Jules Kounde put ball inside im own net. At just 18 years and 215 days, di Brazilian don become di third teenager for history to score for each of im first […]

todayNovember 26, 2025 11

Sports

Mbappé Collect 2024/25 Pichichi Trophy

Kylian Mbappé don collect di Pichichi Trophy for 2024/25, wey dem dey give di top scorer for di last LaLiga season. Di French forward enjoy correct first season for Real Madrid as e clinch di award after e score 31 goals for di domestic league. Dis number still make am carry European Golden Boot. Mbappé wey still dey add to im correct goals tally as madridista, dey top di Pichichi […]

todayNovember 25, 2025 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds