Michael Carrick

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Man United Don Finalize Busy Pre-Season Play With AC Milan For Poland

By : Jolayemi Olajide Manchester United don announce on Tuesday say dem go finish dia tight pre-season preparation against AC Milan for Wroclaw inside Poland. Di big match go hold on August 15 as coach Michael Carrick dey plan to build on top di beta third position wey di club carry last season before di new Premier League start. United go start di matches against Wrexham for Helsinki on July […]

todayJune 9, 2026 12

Sports

Sir Alex Ferguson Land For Hospital Before Man Utd vs Liverpool

Manchester United legend manager, Sir Alex Ferguson, don land hospital after health matter catch am for Old Trafford. Di incident happen just before Sunday Premier League showdown between Red Devils and Liverpool. According to BBC, no be life-and-death emergency, na to play safe dem rush am go hospital. Even with that one, Sir Alex still comot di stadium inside ambulance. People for United camp dey confident say di Ferguson go […]

todayMay 3, 2026 21

Sports

Former Man United Midfilder Keane Says Carrick Nor Be Di Right Man For United

By: Esther Ayoola Former -Man United midfielder Roy Keane  say United don improve  but Micheal Carrick nor be di man for di job after im beat Arsenal 3-2 for Emirates. Ontop yanings for post match conference, Keane  say anybody fit win two games, and even if United win all dia matches till season end, e ma nor go still  give Carrick di job. E say United need bigger and better […]

todayJanuary 26, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds