Sports

Man United Don Gree with Pochettino to Be Dia New Coach

todayNovember 12, 2026 1

Background
share close

Manchester United don reportedly agree with Mauricio Pochettino to become dia new coach.

Di report come out on Wednesday, November 11, 2026, but nobody don reveal where dem hold di talks.

Pochettino na before before coach of Chelsea and Tottenham, and e still dey coach United States national team.

E get contract with di American team till 2030.

Reports say Pochettino don show interest to take over di Man United job, and di club also want am.

Man United go need to pay money if dem wan release am from im current contract.

Pochettino fit first finish im work with di United States team before e move go England, but di club never officially announce am as dia new coach.

 

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds