Lagos Gorment Beg Youth To Put Bodi For Military Recruitment
By: Mariam Ajayi Lagos State Gornment don begin toast lagos youths wey dey between 18 and 26 years say make dem join military sake of say di state need meet dia recruitment quota. Say dis nor be to look and thruway face like say insecurity nor concern youth, dat naija reallyneed beta collabo and energy to battle insecurity. Senior man Seco to di Gornment, Abimbola Salu-Hundeyin, naim drop dis micro […]