Lagos Police Promise Ogbogbo Collab With NYSC Corpers
Lagos Police commissioner of police Fatai Tijani don promise NYSC corpers say dem go protect corps members. Tijani give di assurance on Tuesday during a familiarisation visit by NYSC Lagos Coordinator Mrs Christiana Salmwang to di police headquarters for Ikeja. Di meeting focus on strengthening di relationship between both organisations and improving security arrangements for corps members wey dey serve for different parts of Lagos. Tijani say di police go […]