Jaguda Boys Free Edo Doctor Afta N50m Ransom Reach Dia Hand.
By: Rilwan Agbomeji Dr Ibrahim Tahir, don free after im family pay N50 million ransom to di jaguda boys wey carry am for Edo State. Di wahala start for January 2, 2026, when Tahir and im younger brother dey open gate for dia compound for City Pride Road, Igbira Camp, Auchi, na so jaduga boys carry dem go. Unfortunately, di jaguda boys kill di younger brother, come drop im bodi […]