NASS

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

President Tinubu Pick Squad To Create Laws For State Police  

By: Yusuf Abuh Wi oga Presido, Bola Tinubu on Tuesday don launch ogbonge special quad  wey dem dey call Presidential Working Group on di National Policing Bill, to map di way for Naija state police Na Chief of Staff, Femi Gbajabiamila, stand in for di Presido to open di committee group for inside di Presidential Villa for Abuja. Dis move dey happen after di National Assembly pass di new law […]

todayJuly 8, 2026 11

OBODO NAIJA

Three Senators Deny Signature For Natasha Suspension

Play, play, truth don dey come out, u remember dat jogolo wey dem take suspend Kogi Senator, Natasha Akpoti for wi senate dat time Senator Adams Oshiomhole wey dey represent Edo North don come out nack tori, say dem forge di signature of at least three senators put for di report for di suspension letter. Oshiomhole yanyanpu dis mata for tv sitdown tuk on Monday, say ojoro everywia, ahooo. Di […]

todayJune 16, 2026 10

OBODO NAIJA

NASS Backs Bayo Ojulari, Tantita Security Services Nigeria Limited For Beta Oil Production

Lawmakers for National Assembly for one joint committee meeting on pipeline security tuk oh, say, dem dey fully support Bayo Ojulari and Tantita Security Services Nigeria Limited, say dia collabo dey bring beta result. Chairmo of House Committee on Petroleum, Ikenga Imo Ugochinyere, say no evidence dey against Tantita, and na why dem clear di company name after dem review all petitions. Dem explain say under Nigerian National Petroleum Company […]

todayApril 9, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds