National

2 Results / Page 1 of 1

Background

General

Tinubu Tell Nigerians Abroad: “Come Home, Naija Dey Rise Again”

  President Bola Ahmed Tinubu don beg Nigerians wey dey abroad make dem no siddon for there, but make dem come back home because Nigeria don dey rise again under him government. Tinubu talk this one for Yokohama, Japan, during one meeting with Naija people for Tokyo International Conference on African Development (TICAD9). E talk say e happy to hear say some people don dey return back, but e still […]

todayAugust 22, 2025 8 3

Economics

Naija Spend $100,000 Buy One Precision Drone — Defense Chief Musa Talk

  Naija don spend around $100,000 (N150 million) for one medium-range precision weapon wey fit put for drone, na wetin Chief of Defense Staff, General Christopher Musa talk. E talk say drone warfare no cheap at all, so dem gats dey careful where dem go use am to get better result. E give example say just two weeks ago, dem do one successful strike wey kill over hundred insurgents and […]

todayAugust 22, 2025 15 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app