Senate Nack Federal Gornment Akpako for Head Say Make Dem Sharply Rescue Oyo kidnap victims
Nna wa o, for inside Abuja, the Senate don nack Federal Gornment and security people strong Akpako for head say make dem sharply rescue the Oyo State school students and teachers Wey bad boys kidnap. Na Senator Abdulfatai Buhari carry the mata tuk first say around 46 people dey inside the kidnappers net. While Senator Adams Oshiomhole tuk about o how the military dey spend money Wey dem dey […]