NATIONAL SECURITY

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

CAN Tell Federal Gornment To Declare Security Emergency

By: Esther Ayoola Di Christian Association of Naija (CAN) don call on di Federal Gornment to declare state of emergency on security mata across obodo Naija, say kpaings, kidnappings, terrorist attacks don turn 2.0 CAN make di call on Tuesday for Abuja during di National Church Leaders’ meeting for di National Christian Centre. Na di oga presido of CAN Archbishop Daniel Okoh naim read di agreement note to tori pipo, […]

todayJune 3, 2026 9

south west

Gbajabiamila And Security Chiefs Meet Families Of Kidnapped Students, Share Tinubu Message

By: Esther Ayoola One heavy Federal Gornment team on Sunday don go visit Ogbomosho area for Oyo State to meet with community leaders and families of di teachers and students wey gunmen kidnap on May 15, 2026. Di big-wigs inside di delegation join include di Chief of Staff to di Presido, Femi Gbajabiamila, National Security Adviser Nuhu Ribadu, Minister of Defence Christopher Musa, and di Inspector General of Police, Olatunji […]

todayJune 1, 2026 2

National

NIN-SIM Linkage Dey Cut Down Fraud Well Well, E Dey Ginger Nigeria National Security – Tinubu

President Bola Tinubu talk on Tuesday say the linkage of National Identification Number with SIM cards don sharply reduce fraud and make national security better. Tinubu wey Secretary to the Government of the Federation, Senator George Akume, represent am, talk this one for 2025 National Day of Identity wey National Identity Management Commission organise for Abuja. “Working with the NCC, NIMC don enforce the NIN-SIM linkage, and e don sharply […]

todaySeptember 16, 2025 41

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds