naval blockade

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

US Bomb Iran Again as Trump Plan New Port Blockade

By : Jolayemi Olajide US don carry out another round of air strikes on Iran as the fight between both countries continue to increase. President Donald Trump announce plan for im truth social to place fresh blockade on Iranian ports and add 20 percent charge on goods moving through Strait of Hormuz. US military say dem hit different targets inside Iran to weaken the country’s ability to attack ships, while […]

todayJuly 14, 2026 7

obodo oyinbo

Iran Military Make Move To Block Red Sea, Gulf Trade After U.S Naval Blockade 

Iran military don sama warning say dem go block trade for Red Sea, Gulf, and Sea of Oman if US naval blockade on Iranian ports continue. Military commander Ali Abdollahi and Iran central command na im tuk dis one for State broadcast. According to di senior men, US dey create cause problem  for Iran ships and oil tanker movement, and dis sef violate dia ceasefire agreement. Military commander Ali make […]

todayApril 16, 2026 26

obodo oyinbo

Trump Order US Navy To Block Strait Of Hormuz Say Iran Nor Wan Respect Demselves

US Presido, Donald Trump like dis don order US Navy say make dem block Strait of Hormuz because Iran say dem nor go stop dia nuclear program. Trump tuk for im truth social say even though, dem get small peace agreement for Islamabad with Iran, im nor go spare anybody wey go attack US property. Di US Presido warn say any Iranian wey go try attack US or other ships […]

todayApril 13, 2026 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds