NCDC Porporly Update Say Na 53 Ebola Case Dey Konfamate
Like play, like play dis Ebola mata don dey gada beta moral oh, say like dis now na about 53 contact dem don konfamte. According by di naija Centre for Disease Control and Prevention (NCDC), say di pipo wey dem don konfam na health workers, house helps and Partner of di patient wey dem first confam wey come from Uganda. Na oga Director-General of NCDC, Dr. Jide Idris, dey porporly […]