NELFUND

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Tinubu Order Recovered EFCC Money Make E Go NELFUND

Presido, Bola Tinubu on Wednesday order say all liquid funds wey EFCC recover, plus unclaimed dividends, make dem divert go NELFUND to strengthen di student loan scheme. Minister for education, Tunji Alausa naim disclose dis after Federal Executive Council meeting for Presidential Villa, Abuja, on Wednesday. Alausa say Tinubu give di order to make sure NELFUND get enough money to continue funding students for long term. Di council meeting na […]

todayAugust 20, 2026 5

OBODO NAIJA

Some Students Fit Collect NELFUND Money Without Parents Knowing

Finance Minister Taiwo Oyedele say for Abuja on Wednesday say some students fit don collect NELFUND money without dia parents knowing. Oyedele talk dis one after one audience member say im three children never receive NELFUND support and dem no know anybody wey collect am. Di minister tell di journalist make e ask im children whether dem apply and demand proof of dia applications. Oyedele say e possible say di […]

todayAugust 20, 2026 6

Education

How Student Loan Go Take Work – NELFUND Release Full Guideline

Nigerian Education Loan Fund (NELFUND) don release guideline on how di Federal Government Student Loan go take work for public tertiary institutions. Dem outline who fit apply, how to apply, how money go be paid, and how to pay am back. For statement wey dem drop on Tuesday, wey Mrs. Oseyemi Oluwatuyi  Director of Strategic Communications sign, she talk say any person wey wan apply must be Nigerian citizen, get […]

todayAugust 26, 2025 64

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds